msmetics
Sep 19
183
1.5K
1.27%
Warri! Warri! Warri! Una don ready for us?! 25th of September go loud for una as we Dey come una cityπ₯³π₯³π₯³π₯³ Awoof berekete! E full ground remain! π₯π₯π₯ As una sabi say Warri no Dey carry last, make una come our stand con buy buy all our products wey been Dey enter your eye since all these daysπ₯π₯π₯πππ We dey wait unaπ
*
The Warri makeup fair is upon us! Are you ready?!π₯³π₯³π₯³π₯³ shop all your favorite Msmetics products at fantastic prices at the Warri makeup fair @themakeupfair π₯³π₯³π₯³
*
Date: 25th of September, 2022
Time: 10am to 7pm
Address: Cedars event center, 41 Airport road opposite Edjeba junction, Warri
#msmetics #themakeupfairseries
msmetics
Sep 19
183
1.5K
1.27%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products:
