1.2K
26K
24
45.5%
For #ourbackyard wit @neduwazobia and @tombo_wazobiafm, one woman tok say she meet her boyfriend for Instagram for 2018, say she tell di boyfriend say she no wan anybodi wey go break her heart, na so di guy chop almost 1 million of her moni. Di girl come find out for March dis year say di boyfriend don marry. Wetin u go do if na u? #chookmouth #breakfast #breakfastnanationalcake #heartbreak #heartbroken #breakup #viral #foryou #fyp #foryoupage #relationship
1.2K
26K
24
45.5%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products: