wazobiafmng
Jun 22
468
11K
79
19.1%
Dr. Wiebe Boer(@wiebeb_africa) tok this one wen eim siddon ontop #PowerSolution with @CheChe smithDem be dey yarn how we fit make Naija Off-grid sector kajad.@wiebeb_africa talk say na corruption dey hold our power sector becus Naija dey spend 15 billion dollars everi year to take import diesel and generator, and 4 billion out of the 15 dey lost, and nobody dey do anytin. #fuel #fuelscarcity #generator #diesel #light #corruption #trending #viral #foryou #fyp #foryoupage
wazobiafmng
Jun 22
468
11K
79
19.1%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products:
