280
18K
81
30.7%
E don be!! Dem don Legalize guns for Zamfara state oh!How you see the Mata?Iche say Commissioner of police don tell Governor of Zamfara say ban dey ontop use of Guns and e no sabi why e dey tell pipo make dem get guns, e also say eim no sabi wetin e dey do.U agree with am? #chookmouth #guns #zamfara #zamfaratiktok #foryou #fyp #tiktoknaija #trending #viral #bandits
280
18K
81
30.7%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products: