560
8.7K
17
15.6%
Ontop #Satidemedemede with @adachineme , She tok the tori of babe wey follow her man go see him Mama, as dem reach there, Mama dey sweep, she sweep reach were the babe siddon, she lift leg, make Mama sweep under.As Mama sweep finish, she tell the girl say "Stand up and Leave my house" and her Man support wetin him Mama do.E make sense as Mama tell the babe make she leave her house?#Chookmouth for comment section?Tune in evri Saturday from 8pm to 11pm #relationship #nigerianrelationship #motherinlaw #motherinlawproblems #dating #fyp #foryou #discusion #counselling #viral #naijatiktok
560
8.7K
17
15.6%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products: