1.5K
17K
17
30.4%
Ontop #ourbackyard wit @Nedu Wazobia, one woman send message say her husband dey beat her everytime and she don tire. He beat her sotey he use cane flog her and she dey six months pregnant. Oga Nedu call di woman she say she dey okay say she no need help. Why pipo like to stay for abusive relationship? #chookmouth #relationship #problems #pregnant #foryou #issues #marriage #fyp #viralvideo #viral
1.5K
17K
17
30.4%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products: