5
235
0.4%
Ontop #Eveningoyoyo with Expensive and Solid AC. Expensive tok about Pot holes wey full roads and how person dey one corner dey chop the maintenance money for the roads because say nobody dey tok, him even say this pot holes dey cause bad traffic for road. Who you think say dey responsible for the pot holes wey dey our roads? #Chookmouth for comment section 👇 #badgovernment #potholes #nigerianroads #badroads #politicians #foryou #fyp #viral #2023election #votewisely #foryoupage
5
235
0.4%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products: