11
222
0.39%
On top dis cha cha episode of #chookmouthgeng: we reason open relationship matter and weda to cheat na excuse! Dis time @Chineme Adaku Faith & @Papito WazobiaFM join body with & @dachiavelli94 and dem finish work on top dis waka Wetin dem yarn go totori you, so sharply click on top our bio to watch full video No forget to #ChookMouth for the mata, like, share and subscribe to our channel wey be “Wazobia fm” on top @youtube Cc:- @cloutafrica #podcast #wazobiafm #chookmouthgeng #cmg #God #openrelationships #relationship #love #breakup #partners #sex #cheating #fyp #viral #trendinforyou #viral #foryou #trending #hot
11
222
0.39%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products: