wizzywan1
Oct 24
43
836
15.6%
Ah this @₱ɆⱠⱠɆⱤ guy with ur small fame nu weytin dey worry you! which @Shatta Wale go come take selfie with you if you come Ghana??? You wey be like you swallow pillowcase. My phone light is brighter than the future of Nigeria. Oya prove me wrong ? By now u no get light sef. You wey dey talk like then comot battery for toy inside nu dey live dey talk anyhow! Well You Go Hear Anyhow! Mtcheew kosia guy like 1957 Benz0 😡😕
wizzywan1
Oct 24
43
836
15.6%
Cost:
Manual Stats:
Include in groups:
Products: